This content requires JavaScript and Macromedia Flash Player 7 or higher. Get Flash
Brodas Shaggi Serving His Father Land
In Broda Shaggi’s Voice :No be woman dey serve food ?....abi which kain Insult aunty shaggi dey try bring now. She even dey ask me boya i dey do staunt, shey i be dancer?....abeg make i go do my PdF.....This NYSC sweet...make dem sha post me go ASO ROCK tabi white house make i go work because oyinbo say " the service of a marital nation is a servicom" agenda" TAINK YOU Reporter @AuntyShaggi
- Category: Comedy
- Duration: 01:01
- Date: 2 weeks ago
- Tags: broda shaggi comedy, broda shaggi, broda shaggi funny interview, broda shaggi and aunty shaggi, brodashaggi comedy download 2018, download all broda shaggi comedy video skits, muguvideos, muguvideos.com, broda shaggi serving his father land
0 Comments